Daalu lyrics by Godson P - original song full text. Official Daalu lyrics, 2024 version | LyricsMode.com
Request & respond explanations
  • Don't understand the meaning of the song?
  • Highlight lyrics and request an explanation.
  • Click on highlighted lyrics to explain.
Godson P – Daalu lyrics
Verse 1
My God o na u be my all
My maker and defender
That's y I no dey shake at all o
No matter what lies b4 me
Refrain
Cos everything I get o
Na u make am possible
My God o
And evrything that I need
With u I no dey fear
Dem go come o
Chorus
That's y I lift u
(Higher higher eeh)
That's y lift u
(Higher higher eeh)
That's y I lift u
(Higher higher eeh Daddy m oooo)2x
Ana m asi gi
(Daalu eh eh)
Ana m asi gi
(Daalu eh eh)
Ana m asi gi
(Daalu oru ooo papa m ooo)
Verse 2
Now I walk with a swagger
And a holy ghost ginger
I no dey shiver at all o
Na who be u wey won stop me
I'm but u don't know me
My help cometh from the hills
2nd Refrain
Cos everything I get o
Na u make am possible
My God o
And evrything I need o o o
With u I no dey fear
Dem go come o
(Chorus)
Bridge
My God dey
(Kampe)
My God dey
(Kampe)
My God dey
(Kampe kampe kampe)2x
(2nd Refrain)
×



Lyrics taken from /lyrics/g/godson_p/daalu.html

  • Email
  • Correct
Submitted by gopac74

Daalu meanings

Write about your feelings and thoughts about Daalu

Know what this song is about? Does it mean anything special hidden between the lines to you? Share your meaning with community, make it interesting and valuable. Make sure you've read our simple tips.
U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

Post meanings

U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

Featured lyrics

0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z