Run My Race lyrics by Burna Boy - original song full text. Official Run My Race lyrics, 2024 version | LyricsMode.com
Request & respond explanations
  • Don't understand the meaning of the song?
  • Highlight lyrics and request an explanation.
  • Click on highlighted lyrics to explain.
Burna Boy – Run My Race lyrics
Alright
On the scene
Aristokrat records
Ehn ehn
Quen quen to roro
International label o
Quen quen to roro
International label o
Ehn ehn
Wetin dey sup
When i dey hustle
You dey lick lollipop eh
Na you dey form robocop
But na today reality must come out
Ask them
Who no know me
Oluwa burna
Fun won ni flows
Won pe mi mr lover lover
Omoge meji ni backseat ninu hummer
Mo fe lo clubbing
Mo de gbe won losi aura
Make you no follow me run my race
E be like sey dey don dey craze
You see we no dey look their face
Right now i don feel irie
Oya na
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Nigboro won ti so mi di kingpin
Nitori won gbo mi lori speaker gbin gbin
Awon omoge yapa lori blackberry pinging
Awon to ti darugbo dey say what are you singing
Unhhh
Modupe lowo jesu
Won ko mi je bi amala ati ewedu
Enemies won fe ni won pa mi
But won able
Mi o n she omo kekere
Won gbe mi ni cradle
My guy me no send whether you like me or not
If you no like me my brother no be by force
Gone are those days we dey wear the same clothes
Mo n jeun da da
Plus myself dey chop
Wetin dey sup
When i dey hustle
You dey lick lollipop eh
Na you dey form robocop
But na today reality must come out
Ask them
Make you no follow me run my race
E be like sey dey don dey craze
You see we no dey look their face
Right now i don feel irie
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Quen quen to roro
International label o
Ehn ehn
Ta na te ro ro
International label o
Ta na to roro
International label o
Quen quen to roro
International label o
Ehn ehn
Who no know me
Oluwa burna
Fun won ni flows
Won pe mi mr lover lover
Omoge meji ni backseat ninu hummer
Mo fe lo clubbing
Mo de gbe won losi aura
Make you no follow me run my race
E be like sey dey don dey craze
You see we no dey look their face
Right now i don feel irie
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Quen quen to roro
International label o
Ehn ehn
Ta na te ro ro
International label o
Ta na to roro
International label o
Quen quen to roro
International label o
Ehn ehn
Who no know me
Oluwa burna
Fun won ni flows
Won pe mi mr lover lover
Omoge meji ni backseat ninu hummer
Mo fe lo clubbing
Mo de gbe won losi aura
Make you no follow me run my race 2x
E be like sey dey don dey craze2x
You see we no dey look their face 2x
Right now i don feel irie
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Outro
To whom it concerns
Let the old things pass away
Old era la n so ba yi
Aristokrat records
Je ko ye
Oh oh

×



Lyrics taken from /burna_boy-run_my_race-1543979.html

  • Email
  • Correct
Songwriters: DAMINI EBUNOLUWA OGULU, DAMINI OGULU, ERIC ISAAC UTERE, ERIC ISSAC UTERE, PIRIYE ISOKRARI
Run My Race lyrics © TuneCore Inc., Universal Music Publishing Group

Run My Race meanings

Write about your feelings and thoughts about Run My Race

Know what this song is about? Does it mean anything special hidden between the lines to you? Share your meaning with community, make it interesting and valuable. Make sure you've read our simple tips.
U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

Post meanings

U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

official video

0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z