Ye lyrics by Burna Boy with meaning. Ye explained, official 2024 song lyrics | LyricsMode.com
Request & respond explanations
  • Don't understand the meaning of the song?
  • Highlight lyrics and request an explanation.
  • Click on highlighted lyrics to explain.
Burna Boy – Ye lyrics
[Intro]
Yeah
My nigga...die for nothing
My nigga...die for nothing
My nigga...die for nothing
........
Oluwaburna o (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)

[Verse 1]
This one na gbedu wey dey ja pata
Me I no get time I dey da pada
Dada cover my face
Calling me Lagbaja
Biggie man wey no dey wear agbada
Ahn Ahn (Ad libs)

[Chorus]
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing

[Verse 2]
Make you know say
Anything wey you do
Dem must commentate (I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way (I can't come and kill myself)
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up

[Chorus]
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing

[Verse 3]
Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night 4 shows I'm juggling
Flow like the ocean
My boat I'm paddling
Shout out Shina Peller
That's my bro; my family
Frozen chains
When it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight
You are not my mate
If you be commissioner
I be Head of state

[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up


[Chorus]
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing

[Outro]
Oluwaburna o
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)

×



Lyrics taken from /burna_boy-ye-1543915.html

  • Email
  • Correct
Songwriters: Damini Ebunoluwa Ogulu, Olaeye Ayobami Oladapo
Ye lyrics © BMG Rights Management, Peermusic Publishing, Songtrust Ave, Sony/ATV Music Publishing LLC, SYLECTIVE PUBLISHING, Universal Music Publishing Group

Ye meanings

Write about your feelings and thoughts about Ye

Know what this song is about? Does it mean anything special hidden between the lines to you? Share your meaning with community, make it interesting and valuable. Make sure you've read our simple tips.
U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

Post meanings

U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

official video

Featured lyrics

0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z