Deja Vu lyrics by Burna Boy with meaning. Deja Vu explained, official 2024 song lyrics | LyricsMode.com
Request & respond explanations
  • Don't understand the meaning of the song?
  • Highlight lyrics and request an explanation.
  • Click on highlighted lyrics to explain.
Burna Boy – Deja Vu lyrics
chopstix*Intro*

and Chorus See;
me no give you chance oh my baby Your
body fire brought me every dragon Baby
I, no fit lie u'is a bad one And
when you burst and whine u d center of attraction Maami
all I wanna do is, to put my things all over you Deja
vu how it feels Like
we already falling in love (in love in, love) Be
like say we don do am before (before before), Hook

Mon;
se temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ People

wey no see dem go hear Na
man we dey reason dey scratch byah byah make; you dey hear Mo
se temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ I
just want to hold your body jeje I
no got fit do am without your help (ugh) So
why your voice dey halla halla Like
say no be your choice to follow follow Abi
your boy from twitter gan I
get different styles to ginger you Chorus

Maami;
all I wanna do is, to put my things all over you Deja
vu how it feels Like
we already falling in love (in love in, love) Be
like say we don do am before (before before), Hook

Mo;
se temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ People
way no see dem go hear Na
man we dey reason dey scratch byah byah make; you dey hear Mo
se temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ I
just want to hold your body jeje I
no got fit do am without your help (ugh) Verse

(eh;
woo) People
make me telli you somtin' If
you see fine girl wey you gbadun her body She
tell you say the man wey she follow come na her cousin Then
you come discover that he really wasn't (Eh, woo) Say
if you give me chance my baby You
no go ever need another man o my baby I
say make I show you things wey no go understand e my baby (eh, eh eee) I
dey see am for your face say you want to come around e my baby (eh, eh eee) (eh, woo) Outro

Maami;
all I wanna do is, to put my things all over you Deja
vu how it feels Like
we already falling in love (in love in, love) Be
like say we don do am before (before before),
×



Lyrics taken from /burna_boy-deja_vu-1543927.html

  • Email
  • Correct
Songwriters: Damini Ebunoluwa Ogulu, James Malcolm Olagundoye
Deja Vu lyrics © Downtown Music Publishing, Kassner Associated Publishers Ltd, Universal Music Publishing Group, Warner Chappell Music, Inc.

Deja Vu meanings

Write about your feelings and thoughts about Deja Vu

Know what this song is about? Does it mean anything special hidden between the lines to you? Share your meaning with community, make it interesting and valuable. Make sure you've read our simple tips.
U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

Post meanings

U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

official video

Featured lyrics

0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z