Highdowell lyrics by Jumabee - original song full text. Official Highdowell lyrics, 2024 version | LyricsMode.com
Request & respond explanations
  • Don't understand the meaning of the song?
  • Highlight lyrics and request an explanation.
  • Click on highlighted lyrics to explain.
Jumabee – Highdowell lyrics
Intro:
Kosoro sopa silu jo
Ele dun dun dun Ele
It's your boyfriend bangin
Ele dun dun dun Ele
They call me jumabee
Ele dun dun dun Ele

Chorus

You don dey high abi oga ade
From your eyes I can tell x2
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes

Bangin's Verse one:

Na general highness we call
Osigo denu you dey run am
From three bottles to six bottles
Na soso high you dey high am
As party dey graduate
Na so your madness circulate
Ojuyi ti dirty brother ade
Edakun e co-operate
Day don dey break for your eyes abi
Na that girl wey dey dance you dey eye abi?
Dance floor dey scatter dey make sense
Even burty and bolo dem no send
Some don shark alomo, high burukutu, high Mcdowell
No carry your madness reach vip
Koma logba ifoti... Ehhee

Chorus

You don dey high abi oga ade
From your eyes I can tell x2
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes

Jumabee Verse Two:

If I talk you go vex
Alcohol no good for your body brother I say yes
Anything liquor you go dey bless
Even if na bottle, you go dey guess
And you no mind say make I piss for bottle
Give you say na rossy
Na only when you high you dey sit down for ground
Think say you dey fly loke
And when you don high, you dey sleep for gutter
You go think say hotel wey you dey sleep na seven star
Na only when you don high you go see your father
Wey don born you, give am handshake, say how far
Toba ni ko bo pata, Wabo
Toba ni ko bo sokoto, Wabo
Tobani ko si fila, Wa si
Toba ni ko faso ya, Wa ya
Omugo... Hisss

Chorus

You don dey high abi oga ade
From your eyes I can tell x2
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes

Bangin/Jumabee Verse Three:

Bangin
See your eyes, see your
You don dey on shoko

Jumabee
Cos you high, cos you high
You come dey form jaja of opobo

Bangin
Highness no good for your body
Why you come dey form mr rossy
After you don mess yourself finish
Only you come dey face gobe

Jumabee
If to say na just me
I for don stop to shayo
I for just dey sip, only only water
But na still be only me
If I ever stop to shayo
All my guys go follow me to quata
No be lie

Chorus

You don dey high abi oga ade
From your eyes I can tell x2
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes
Oya woju e, see you eyes
Oya woju e now, see you eyes X2

Outroll

Bangin
Hummm, Jumabee how far?
Day don break?

No, e never break na him you sing.
Hisss
×



Lyrics taken from /lyrics/j/jumabee/highdowell.html

  • Email
  • Correct

Highdowell meanings

Write about your feelings and thoughts about Highdowell

Know what this song is about? Does it mean anything special hidden between the lines to you? Share your meaning with community, make it interesting and valuable. Make sure you've read our simple tips.
U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

Post meanings

U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

official video

0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z