Final (Baba Nla) lyrics by Wizkid - original song full text. Official Final (Baba Nla) lyrics, 2024 version | LyricsMode.com
Request & respond explanations
  • Don't understand the meaning of the song?
  • Highlight lyrics and request an explanation.
  • Click on highlighted lyrics to explain.
Wizkid – Final (Baba Nla) lyrics
Legendary beat le le legendary beat
Legendary beat le le legendary beat
I get girl for my yard wey get big big backa
Wey dey make me feel amazing gal
I get one wey dey give me things I need and
I get one wey dey make me feel nice
She slow, dats why I no fit leave am gal
I get one wey dey want give me kiss and leave am and

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
My girl wear designer, everytin' wey I give am final eh yeh
I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won
Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire eh yeh

All of di girls go do anytin for my love
All of di boys go do anytin for di money
Dem dey dance to my music, dem show me love
Girls wanna touch, wanna love, dem want to love me
You know say I got one life, make I live am
See I don try, hustle hustle for street, I no lie
Now see me I don dey chop life eh

But my gbedu is final, the girl dem like wear designer
Wizzy baby kill di beat, I no dey tire
Wen di gbedu drop for the club is final oh whoa
My girl dey make me lose my mind eh
I give am wat she need
My girl dey make me lose my mind eh
Another girl I no dey see

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
My girl wear designer, everytin wey I give am final eh yeh
I no like wahala, oh wizzybaby baba nla won
Say my gbedu is final, wen me drops everybody no dey tire eh yeh

Who's got the key to my beemer
I say who am I, di girls dem shuga
Call me di girl dem shuga, no one badder, number one no one madder
Say who's gat di key to my limo
I say who am I, di girl dem daada, call me di girl dem daada, I run everytin don dada ay

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
My girl wear designer, everytin wey I give am final eh yeh
I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won
Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire
×



Lyrics taken from /lyrics/w/wizkid/final_baba_nla.html

  • Email
  • Correct
Songwriters: AYODEJI BALOGUN
Final (Baba Nla) lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Warner Chappell Music, Inc.

Final (Baba Nla) meanings

Write about your feelings and thoughts about Final (Baba Nla)

Know what this song is about? Does it mean anything special hidden between the lines to you? Share your meaning with community, make it interesting and valuable. Make sure you've read our simple tips.
U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

Post meanings

U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

official video

Featured lyrics

0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z