Skushis lyrics by Rohlex - original song full text. Official Skushis lyrics, 2024 version | LyricsMode.com
Request & respond explanations
  • Don't understand the meaning of the song?
  • Highlight lyrics and request an explanation.
  • Click on highlighted lyrics to explain.
Rohlex – Skushis lyrics
I don't want b friends with nobody...
Wey no dey hustle for money na...
Eh eh
All of these girls dem no love me na...
Eh eh
They wan just making moniii

I don't want b friends with nobody...
Eh eh
Wey no dey hustle for money na...
Eh eh
All of these girls dem no love me na...
Eh eh
They wan just making moniii
So I give dem.. too much loud too much
Skushis...
Money tok bone d bullshit...
U dey form but u bushy...
Step in club bottles popping...

Too much loud too much skushis...
Money tok bone d bullshit...
U dey form but u bushy...
Step in club bottles popping...
Feeling d boy from d out fit...
Tell u bby make she sound it...
I make my money and I catch it
If u are smoking on o low make u like it...
Pass me the red cup peaker...
Pass me the shisha peaker ...
No 1 made BOI nigga...
BOI from north but nobdy badder...
All of my niggas are Gboys..all of my niggas they wan to go higher...
I pray to God make he lead us..give me the strength so DAT me no go tire..
Ignore the juice for d skushis...
Swell all d boys come around make dem do shit...
When moni talk bone the bullshit..
When all d girls come around we dey do shit...
Look down on me if u canvas on..
Look me at d top if u like my designer... u know o...
Look down on me if u canvas on..
Look me at d top if u like my designer... u know o..
I dont want b friends with nobody...
Wey no dey hustle for money na...
Eh eh
All of these girls dem no love na...
Eh eh
They wan just making moniii

I dont want b friends with nobody...ye
Wey no dey hustle for money na...
Eh eh
All of these girls dem no love na...
Eh...
They wan just making moniii

So I give dem.. too much loud too much
Skushis...
Money tok bone d bullshit...
U dey form but u bushy...
Step in club bottles popping...

Too much loud too much skushis...
Money tok bone d bullshit...
U dey form but u bushy...
Step in club bottles popping...

Collect d sause with ur mind now..
Open ur long destiny with ur paipai..
Making my laptop money going higher
Curse me but still dey repeat my juana...
Oh oh back den in rybeka some pple dey hate am now na
Now dem just dey date am and person inmitate am..u knw o

Back den in rybeka some pple dey hate am now na
Now dem just dey date am and person inmitate am..na na
No body holy... so shake ur body...
Make peaceful moni...make peaceful moniii...

I dont want b friends with nobody...
Wey no dey hustle for money na...
Eh eh
All of these girls dem no love na...
...
They wan just making moniii
Is ur BOI Rohlex...

Too much loud too much skushis...
Money tok bone d bullshit...
U dey form but u bushy...
Step in club bottles popping
×



Lyrics taken from /lyrics/r/rohlex/skushis.html

  • Email
  • Correct

Skushis meanings

Write about your feelings and thoughts about Skushis

Know what this song is about? Does it mean anything special hidden between the lines to you? Share your meaning with community, make it interesting and valuable. Make sure you've read our simple tips.
U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

Post meanings

U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

Featured lyrics

0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z