Why E Be Say lyrics

Lyrics

P-square Why E Be Say lyrics

Lyrics search :
 
Uuh yea yea, no
I don die (2x)
Uuh yea

Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say

Verse
(Why e be say)
The way I living are not supposed to be the way you and I are still living
(Why e be say)
The leaders just dey chop money dey go because they think we all no dey see them
(Why e be say)
They took away our right and make silly promises, they want us to believe them
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
Corruption na frustration na dey bring back condition is what we are feeling
(Why e be say)Some people just sit down, just dey look
Day and night they staring at the ceiling
(Why e be say)They look into our eyes and tell us say e go better while they are baggers still stealing
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die ei

Chorus
Why e be say anytime we want do wetin we go do
Or say wetin wey we go say (na big lie ei)
The wrong thing be say them no want make we dey do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say

Verse
(The wrong thing be say)
We dey dey fight dey try to kill each other
When we supposed to love one another
(The wrong thing be say)
Because them no dey go worship together
Every brother try to kill their fellow brother
(The wrong thing be say)
Even as we still dey dey suffer
We still dey try to rob one another
Why, my brother, why you dey chook eye for your brother
While the leaders dey dey chop wona bread and butter
In our society, make we dey try and live like one family
What a tragedy, with our wealth we still dey live in poverty
(The wrong thing be say)As poor ones dey hala, the rich ones dey hammer (yes o)
The wrong thing be say things dey scatter
The wrong thing be say we no dey bther
I don die ei

Repeat Chorus

Verse
Why e be say now, why e be say
See the wrong thing be say
But the right thing, the right thing, the right thing be say
All man supposed to get money, all man supposed to dey joli
(The right thing be say)
All man supposed to get motor, all man supposed to dey kolo
(The right thing be say)
We supposed to get energy and power, supposed to get better rod and mortar
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try

I don die

Repeat Chorus till fade
Hits: Rate:
iPod Translate
Favorites
Email Print
Customize:   
New & Noteworthy
PSY - Gentleman PSY - Gentleman
Macklemore - Can't Hold Us Can't Hold Us Lana Del Rey - Young And Beautiful Young And Beautiful Macklemore - Thrift Shop Thrift Shop
Selena Gomez - Come And Get It Come And Get It Demi Lovato - Heart Attack Heart Attack Pink - Just Give Me A Reason Just Give Me A Reason
P-square - Why E Be Say Video
Share
Link -
Link - Websites & Blogs :
Embed - Websites & Blogs :
Popular from P-square
Featured
· Live It Up lyrics
  Jennifer Lopez
· Over The Love lyrics
  Florence And The Machine
· Beat It lyrics
  Sean Kingston
· Demons lyrics
  Imagine Dragons
· Outta Nowhere lyrics
  Pitbull
· New Slaves lyrics
  Kanye West
· That Power lyrics
  Will I Am
· Cruise Remix lyrics
  Florida Georgia Line
· Brave lyrics
  Sara Bareilles
Correct    Report
Why E Be Say
 
· Why E Be Say lyrics @ MetroLyrics.com
· P-square lyrics @ Mp3Lyrics.org
· Why E Be Say chords @ Lacuerda.net
· Why E Be Say lyrics @ eLyrics.net