Who Born You lyrics by Matthew Olugbemi - original song full text. Official Who Born You lyrics, 2024 version | LyricsMode.com
Request & respond explanations
  • Don't understand the meaning of the song?
  • Highlight lyrics and request an explanation.
  • Click on highlighted lyrics to explain.
Matthew Olugbemi – Who Born You lyrics
Verse:
(S)tory, (S)tory o
I wan tell una(S)tory,
All: (S)tory, (S)tory
Open your ears, make you listen well well
All: (S)tory,(S)tory,

(S)tory, (S)tory o
I wan tell una (S)tory,
All: (S)tory, (S)tory
Open your eyes, make you shine am well well
All: (S)tory, (S)tory,

If lion born
All: Na lion he go born
If a rhino born
All: Na rhino he go born

If Southy born
All: Na Southy he go born
If Naija born
All: Na Naija he go born

Chorus:
Tell who born you, When you get born again
All: Baba God, Nkulunkulu
Who born you, when you are born of the Spirit
All: Baba God, Nkulunkulu
Who born you, when you are living by the word God
All: Baba God, Nkulunkulu
Who born you
All: Baba God, Nkulunkulu


Verse 2:
Britiko born britiko
Italo born italo
Latino born latino
Yankee born yankee
Since I don born again
I no be the same /2x
I no dey sick
All: no way
I no fit sick
All: no way
I no dey fail
All: no way
I no fit fail
All: no way
I no dey fear
All: no way
I no fit fear
All: no way
I no dey poor
All: no way
I no fit poor
All: no way

{Repeat chorus}
Bridge:
I’m a child of The King
I’m winning all the time
I’m a child of The King
I’m a born champion
×



Lyrics taken from /lyrics/m/matthew_olugbemi/who_born_you.html

  • Email
  • Correct
Submitted by matthewo

Who Born You meanings

Write about your feelings and thoughts about Who Born You

Know what this song is about? Does it mean anything special hidden between the lines to you? Share your meaning with community, make it interesting and valuable. Make sure you've read our simple tips.
U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

Post meanings

U
Min 50 words
Not bad
Good
Awesome!

official video

Featured lyrics

0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z