Right Here lyrics

Lyrics

2Face Idibia Right Here lyrics

 
Echo na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

I was weak when you said you had to go
tear drops crying like a mighty flow
but you turned around and said that you loved me so
how could I let you go
oh no no no no no no no
sorry I make you cry
let`s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do to make you see
say my love for u na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on

please don`t go
oh I love you so
bended knees see there`s more to show
don`t need to be afraid
I won`t let you down
cos since you`ve been here my life`s been turned around baby

sorry I make you cry
let`s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here
[ Lyrics from: http://www.lyricsmode.com/lyrics/0-9/2face_idibia/right_here.html ]
say wetin I go do
wetin I go say
to make your love make e no waka away
if I ever tell a lie walahi make I kpai
I dey so sorry baby walahi talahi
I will never ever make you wear another frown
anything you want to do
you know I`ll be down
I`ll make you happy everyday of the party
I`ll make you feel like the queen with the crown

sorry I make you cry
let`s talk about those days we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right here
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love slip away
baby it`s right here
baby it`s right here, right here, right her
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

see they can say what they wanna say
they can do what they wanna do
it don`t matter cos I love u
and I`ll place no one else above you
oh my babe though you so fine
and it pleases me no mind
I`ll never do anything to hurt you
I`ll do my thing my world around you

wetin I go do
kenni`s music
e don tey no be today
wetin I go do
2face see I don tey for this game
no be today
wetin I go do
no be today
come on come on baby
na wetin I go do
wetin I go do
na wetin I go do
wetin I go do
right here right here it`s right here
Browse by band : 0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z  |  Top 100
Lyrics  Artists : 0-9  2Face Idibia lyrics  Right Here lyrics What this song means?
Hits: Rate:
iPod Translate
Favorites
Email Print
Customize:   

Lyrics & video widget:
Link -
Link - Websites & Blogs :
Embed - Websites & Blogs :
2Face Idibia lyrics
featured lyrics
Right Here lyrics
 
Right Here meanings:
Write your meaning:
 
 
· Right Here lyrics @ eLyrics.net
· Right Here lyrics @ Lyricsty.com
· 2Face Idibia lyrics @ Mp3Lyrics.org
· Right Here lyrics @ MetroLyrics.com
· Right Here chords @ Lacuerda.net
Kung Ako Ba Siya lyrics Opera lyrics Boyfriend lyrics 12:51 lyrics The One That Got Away lyrics
Space Bound lyrics Breakeven lyrics The Man Who Can't Be Moved lyrics Never Let Me Go lyrics Jar Of Hearts lyrics
Pokemon Theme Song (Gotta Catch 'em All) lyrics Bette Davis Eyes lyrics Mistletoe lyrics Twinkle lyrics Whatcha Say lyrics
Stupid Hoe lyrics You lyrics Big Hoops lyrics Shooting Star lyrics 21 Guns lyrics
I'll Be Alright lyrics The Anchor Holds lyrics I Was A Teenage Anarchist lyrics Macarthur Park lyrics Take Me As I Am lyrics
We Go Together lyrics Ako'y Sa 'yo At Ika'y Akin Lamang lyrics You Are Holy lyrics Intuition lyrics Power Of Two lyrics
When Love And Hate Collide lyrics Soften The Blows lyrics Radio lyrics Cucurrucucu Paloma lyrics Reptar, King Of The Ozone lyrics
I'm On A Boat lyrics Miracle lyrics Murder Sermon lyrics Besos De Mariposa lyrics Julia lyrics
MTV networks Advertising | About | Contact | Terms of Use | Privacy Policy | Mobile version

LYRICSMODE © 2012